Teksty piosenek > Y > Yemi Alade > Tomorrow
2 600 459 tekstów, 31 833 poszukiwanych i 478 oczekujących

Yemi Alade - Tomorrow

Tomorrow

Tomorrow

Tekst dodał(a): marcin Edytuj tekst
Tłumaczenie dodał(a): brak Dodaj tłumaczenie
Teledysk dodał(a): marcin Edytuj teledysk

Tekst piosenki:

Verse 1
In 'ah my mind I am.looking for the melody
Searching for the rhythm wey go totori
And in my soul I am waiting for the prophesy
I know I know its coming soon.
I dey para, my mind don dey worry for my cheda
I nondey slow down.
Mama told me I go blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow

Chorus
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind

Verse 2
Nobody knows tomorrow
Fit to get money pass Aliko
I dance away my sorrow
I go boune like boy Alinko
Rain or shine , I'll be shinning like a diamond
I no dey gree
From ikeja to miami dem dey dance to my calypso
Oh yeah .
I dey para, my mind don dey worry for my cheda
I no dey slow down.
I'm a winner ,I don blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow

Chorus
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind

 

Dodaj adnotację do tego tekstu » Historia edycji tekstu

Tłumaczenie :


Rok wydania:

2024

Edytuj metrykę

Komentarze (0):

tekstowo.pl
2 600 459 tekstów, 31 833 poszukiwanych i 478 oczekujących

Największy serwis z tekstami piosenek w Polsce. Każdy może znaleźć u nas teksty piosenek, teledyski oraz tłumaczenia swoich ulubionych utworów.
Zachęcamy wszystkich użytkowników do dodawania nowych tekstów, tłumaczeń i teledysków!


Reklama | Kontakt | FAQ | Polityka prywatności | Ustawienia prywatności